KING OT – Shameful (Lyric)
Wetin i go tell my father if i go back i no make am? ogadi very shameful
Wetin i go tell my mother if i go back i no make am? ogadi very shameful
Wetin i go tell my mates if i go back i no make am? ogadi very shameful
Which reason i go give people if i go back i no make am? ogadi very shameful
Oga di very shameful (x4)
My guy family too poor chaii, you wan make am you wan link up, him want him and poverty to break up, later him and one manchi go link up, manch i ask am say, you wan throw work? osi na yes sir
Adim mee
E cross bother e put call, manchi no pick, manchi block am, e dey confuse, weda front or back
E begin reason like judas make him sell pеrson complete him passport, but him no want do illegal makе immigration no go seize him passport, street unfriendly wetin men don see no be child’s play, chaii no be child’s play
Wetin i go tell my father if i go back i no make am? ogadi very shameful
Wetin i go tell my mother if i go back i no make am? ogadi very shameful
Wetin i go tell my mates if i go back i no make am? ogadi very shameful
Which reason i go give people if i go back i no make am? ogadi very shameful
Nwa guy is stranded too much suffering
One day you go jam one thing man, carry tape push story you go de tape am, make e help am hunger one kill am, chairman look am: silver or gold i have none, but what i have is one or two ot, that will help to give you long life, if you wan make am for life be humble, hate no man, envy no man, be friendly but trust no man, be helpful but trust no man
Believe in yourself, no de underrate wetin you no know join your neighbor
What your mates are doing follow them do
What your mates are doing follow them do
If you know you go know say this world rotate at angle 360
Person wey trek today by tomorrow e fit buy lexus 350, if your nigga collect you follow rejoice, use am hold grace hold confirmation, you go see how your life go change, you go dey cruise 18, with your biggie benzema, but be careful with girls, make them no go out your drink for gamer, if you wan hustle come office, after six months you catch client, 100k bills she no complain, the next day alert come show e life con change
Wetin i go tell my father if i go back i no make am? ogadi very shameful
Wetin i go tell my mother if i go back i no make am? ogadi very shameful
Wetin i go tell my mates if i go back i no make am? ogadi very shameful
Which reason i go give people if i go back i no make am? ogadi very shameful
Still updating King OT – Shameful lyrics
Osahon
11 months ago
In love with this song💯
Chidas Pablo
11 months ago
Ot keep on o ga di very shame full imakwa
Anonymous
11 months ago
💛😪
Anonymous
11 months ago
Dat is very nice 4 de people wey say u no go make ham 4 life guy no mind dem u don make ham for life .your mahle go injoy now oooh
stormrex
11 months ago
mad jam …..keep dey vibes moving
Anonymous
11 months ago
You know street blood
Online money
11 months ago
Broooooo
Lawaldowski
10 months ago
True talk
Anonymous
10 months ago
Very correct
Anonymous
10 months ago
That’s very good 👍
Anonymous
10 months ago
Hmmmm
I really with you
Anonymous
9 months ago
best keeps me up nd nt thinking
Anonymous
8 months ago
that’s good
I like it King OT
Beauty woleru
7 months ago
U too much god give u wisom 100 percent wisdom
Blaq Boi
7 months ago
nice one King O.T
Anonymous
7 months ago
am in love with the so g
Ogino diamond
6 months ago
My Boss well done 4 dis hustle must pay
Young vhibes
3 months ago
I love it