Davido Fem Lyrics

 

[Intro]
Dapche killin this one

[Verse 1]
E be like you don dey talk too much
Small talk you don dey talk too much
Fem

Baddest
Oboy you don dey do too much
Small talk you don dey talk too much
Fem

I be baddest
Person wa dey find the beating
Omo nor dey do biz biz
Just call me
You won know 30BG
You go know 30BG
When you see 30BG

You wa dey find the beating
Odogwu say he like to party
Just call me
You won know 30BG
You go know 30BG
When you see 30BG

[Pre-Chorus]
Make una tell am to call me (x2)
ah ah ah ah ah (x2)

[Chorus]
Why them come dey para para
Para para for me
Why everybody don dey para para
Para para for me

Na why 30BG we go para para
Para dem go para for you

[Verse 2]
Before the matter get serious
Before the whole matter get dangerous
You need to make sure you don’t say too much
Cause if you say too much
I fit to run up on you
I get fans when dey para gon
My own G pass G-Wagon
My nigga
I send trace no Twitter stuff
I get men I nor dey gather boys

[Verse 3]
I dey live my life
Man dey turn am to shoe turn size
When e be say na me dey give them life
Dem go tell me who dey give them mind
Give them mind
Give my life
Man dey turn am to shoe turn size
When e be say na me dey give them life
Dem go tell me who dey give them mind
Give them mind

[Pre-Chorus]
Ah ah ah ah ah (x2)
Make una tell am to call me
Ah ah ah ah ah (x2)

[Chorus]
Why them come dey para para
Para para for me
Why everybody don dey para para
Para para for me

[Outro]
Para para para
For me
Dapche killin dis one

Written by; Davido
Produced by; Dapche
Released date; 10 September, 2020
Album/EP; A Better Time

Get  “Davido Fem”  AUDIO HERE