Joshua Adere – Your Hand Lyrics

Life I dream of
I no want make e end for my sleep
E go better no be proof
I need e something to feel
I know say nah turn by turn
Allow my turn make e reach ooh
God I dey beg ooh
Me sef want to turn up ooh
No wan miss my dream
No wan miss my goal Oluwa
Night wey man no sleep
No want make e waste go mo gbadurah

No be to carry first
But this kind progress slow oo ooh
I don too grind on a low
Nah your hand I Dey
If you leave me I go fall without you I no fit to stand
If you leave me I’m nothing that’s why I no fit to brag
No Dey hurry to make am but I know say my time nah now
Baba I leave everything for your hand ooh
Make you run am your way

Still updating Joshua Adere – Your Hand Lyrics

DOWNLOAD AUDIO