(Verse 1)

Shey make I come your place, yes, she Hennessy go dey, yes

What about the babe, yes, babe from UK

Shey won ma le mi lole, no, tin’ba fa gobe, no

Can I touch any kele, kele to ni ikebe

Island boys, yes, wey dey carry boys, yes

Shey dem get money, my kind money, Oluwa lo ni ganja, iwin lo ni gbonla

Vado lo ni vibes, Fela lo ni shrine

(Chorus)

I just won flex, make nobody hala for my head and if I push your button you go push my button, I go rock your body

See I just won flex, make nobody hala for my head and if I push your button you go push my button, I go rock your body

(Post-Chorus)

Ka ya fun won, shey ka ya fun won, ka ya fun won, shey ka ya fun won

Ka ya fun won, shey ka ya fun won ah, owo mi wa loke ah

(Verse 2)

I say my life just dey sweet, yes, be like I put sugar, yes, no carry that bad energy come my side

My homies are razz, my homies are bad, yes, homie gonna drink anything you put for the glass

Gidi girl, yes, where you dey, girl I’m in the mood, make I show your place

I don’t know how to party but I learn from padi who never to be caught unfresh